Skip to main content

Lyric: Tiwa Savage – Get It Together Ft. Paul (Psquare)

[Verse 1 – Paul]
Proper planning na him dey save
No go do mistake
Them go tell you say… eaya brother
Your days will be shining your future great
Brother no story oh, make you no regret, eaya

If na to celebrate, you go plan am well
If na your planning day, naso you go run away
So come make you gum body with your baby boo
Seat down and discuss am well like you suppose to do
[Chorus]
Cause the people wey sabi na dem wey dey plan well oh
(Na dem wey dey plan well oh)
The people wey sabi na dem wey dey plan well oh
(Na dem wey dey plan well oh)
For you wey no sabi oya come make we yarn well oh
(Oya come make we yarn well)
[Bridge]
Like this, like that
Like this, like that
Oya get it together
Plan well oh, oh oh oh
[Verse 2 – Tiwa Savage]
This thing wey you dey talk oh, e dey sweet my body
Dey totori my belle oh, oh oh oh eh
Na woman wey sabi, na hin go plan well oh
And she go find the one wey go gel for her body
If na our wedding day, we go plan am well
If na our planning day, na so we go run away
So make we join body, my baby boo
Make we discus am well oh like we suppose to do
[Chorus]
Cause the people wey sabi na dem wey dey plan well oh
(Na dem wey dey plan well oh)
The people wey sabi na dem wey dey plan well oh
(Na dem wey dey plan well oh)
For you wey no sabi oya come make we yarn well oh
(Oya come make we yarn well)
[Bridge]
Like this, like that
Like this, like that
Oya get it together
Plan well oh, oh oh oh
[Verse 3 – Paul]
Who no know go know
Who no know go know
Wetin be the lesson
Planning na the blessing
E go help you dey manage money
Dey manage money
E go help you to manage your time and attention
[Both]
Get it together you need to know
We need to talk am oh
Get it together make we dey go
Eh lelele
If na to make money, we go plan am well
If na our planning day, na so we go run away
So make we join body my baby boo
Make we discus am well oh, like we suppose to do
[Chorus]
Cause the people wey sabi na dem wey dey plan well oh
(Na dem wey dey plan well oh)
The people wey sabi na dem wey dey plan well oh
(Na dem wey dey plan well oh)
For you wey no sabi oya come make we yarn well oh
(Oya come make we yarn well)
[Bridge]
Like this, like that
Like this, like that
Oya get it together
Plan well oh, oh oh oh

Comments

Popular Posts

British Airways Plane Catches Fire In Las Vegas, injuries sustained by boarders

A British Airways plane caught fire on Tuesday as it was preparing to take off from Las Vegas, forcing the evacuation of 172 people on board on emergency slides. “There were 159 passengers and 13 crew on the flight,” McCarran International Airport in Las Vegas said.

Emma Nyra, Ubi Frankling open up on their rift

It is no longer news that Triple MG boss, Ubi Franklin and his record label first lady, Emma Nyra have called it quits. Yes, and it was not a matter they resolved at a roundtable, the once chummy-chummy duo took each other to the cleaners and put up a bit of a show on social media to fill their fans in on all the shindig that went down. At a point in their creamier than cream relationship, the duo were virtually inseparable, which set tongues wagging that they must have been more than mere friends. While the hint of a relationship was being dropped around, neither Ubi nor Emma saw anything wrong with it. Until the song changed! According to reports, the song changed for them when Ubi Frankin proposed to Nollywood actress, Lilian Esoro, presumably, shunning his ward who has been waiting in the wings for years. The song went from sorry to sad when Emma Nyra reportedly blurted out in an interview that she was never romantically involved with Ubi. Now, the sad song went very bad wh...