Skip to main content

Lyrics: Tiwa Savage – Standing Ovation Ft. Olamide

[Verse 1 – Tiwa Savage]
It a brand new dance my people
This na new dimension
No dey dull your self
You better tune into the station
When the boss dey yarn

You gat to pay all your attention
Tell everybody say your boo
Is back from her vacation
If you wan retire make you come
Collect your pension
Cause i dey come with fire
You know i don’t need to mention
Anything wey them do
They no fit make me change formation
As i bring this gyration
Omo see standing ova…
[Bridge]
My oh my oh mine
Please tell me why oh why
They say they want more
They can’t get enough
They wanna go crazy like before
[Hook]
Ejeka jijo, jijo
Ejeka wajo, wajo
Ejeka jijo, jijo
Ejeka wajo, wajo
Ejeka jijo, jijo
Ejeka wajo, wajo
Ejeka jijo, jijo
Ejeka wajo, wajo
[Verse 2 – Olamide]
Hol’up oga chairman oh
Akpako yehn sha malo
When we put it down and low
Eni duro wo tan, rara no
Ye! Ko si ewu loko longe
Longe fun rarai, ewu
Ema lo mu eran elede
Ke fi se obe insiewu
Awon omomi n’sale eko
Wantin ya’ngosi fun soko-to ah
Wan ki gan sako-to
Bose jo shoki lo’n jo azonto
Oya shakiti bobo
Kini bolo, keji bolo pan bolo
Two bolo, one bo noni
[Hook]
Ejeka jijo, jijo
Ejeka wajo, wajo
Ejeka jijo, jijo
Ejeka wajo, wajo
Ejeka jijo, jijo
Ejeka wajo, wajo
Ejeka jijo, jijo
Ejeka wajo, wajo
[Verse 3 – Both]
Yeah oh yeah
Ata to iyo dun, s’oko yokoto
Awon omo lepa shandi ati awon roboto
Them boogie down to the rhythm
Wan foh rohgohtoh
Tiwa savage oga madam oya demo lo
Oshey oshey baddo sneh
Ati bere gan dem they fear
See as people dey feel us sneh
Spending money like we don’t care
Oluwa lon se money na God dey bless us oh
Are you not entertained, simple yes or no
[Bridge]
My oh my oh mine
Please tell me why oh why
They say they want more
They can’t get enough
They wanna go crazy like before
[Hook]
Ejeka jijo, jijo
Ejeka wajo, wajo
Ejeka jijo, jijo
Ejeka wajo, wajo
Ejeka jijo, jijo
Ejeka wajo, wajo
Ejeka jijo, jijo
Ejeka wajo, wajo

Comments

Popular Posts

Must Read Fiction Series: Curse of The Seventh Sword – The War of Two Realms: Chapter One – War

The fireball was launched into the air, and wailed angrily as it travelled towards its doomed destination. A trail of fiery light fell away behind it, and the light from the ball and its trail illuminated the land beneath them. The yellow light caught faces looking up at the ball in morbid fear. There was a gasp that travelled through the land and crossed the hardly distinct divide between ally and foe. The Fireball was a sight to behold, but its lifespan was agonizingly short. It wailed even louder as the force that binds, took hold of it and began reeling it faster and faster back down to earth. There were screams of terror among the ranks.

FEATURED: My Top Ten Favourite Rap / Hip-Hop Songs Of All Time - Boucher

1. Eminem - Lose yourself 2. Eminem - Stan 3. Nf - Therapy session 4. Eminem - Beautiful

SHORT STORY: The Snake Prince: The Glitter Of Death

Once upon a time, there lived a king who had a daughter called Aminat. She was the most beautiful girl in town. Aminat was asked for her hand in marriage by so many young men, but she refused. Her expectation was for a ready-made handsome young man with riches.