Skip to main content

Lyrics: Timaya – I Concur ft. Don Jazzy

[Chorus – Timaya]
Boy No Fine I Concur
Say I Short I Concur
Me I’m Rich I Concur
Everything I Concur
I Like Woman I Concur
I Like To Make Una Dance I Concur
Nwanne Shack Alcohol Oh Ooh

[Verse – Timaya]
See em like before
Have You Ever Seen A Guy Like Me Before
After All These Talking I Still Dey Scatter The Floor
Anywhere You Go Na So My Music E Go
[Bridge – Timaya]
Leggo Kpekele
Shake Your Eke Hey
Kpekele jump around And Kpeke
Kpekele jump around and Kpekele
Make Sure You Start To Dey Kpekele
[Chorus – Timaya]
Eh ehn Concur
Concur
Yegba Concur
I Concur
I Dey Killy Beat I Concur
Make You Whine Your Bottom
Nwanne Shack Alcohol Oh Ooh
[Verse – Timaya]
Ahan, Orugo Ahan See
Me I know Say The People Dem Love Me
And I Know Oh
Na Baba God Dey Bless Me And I Know Oh
Dema Love My Style Hey
I Dey Make Dem Happy
People Dem Love My Style Hey
Dem Say I Dey Make Dem Happy
The Mama And The Papa Dem Know Me
Children Just Dey Happy
My Brother Shack Alcohol Oh Ooh
[Bridge – Timaya]
Leggo Kpekele
Shake Your Eke Hey
Kpekele jump around And Kpeke
Kpekele jump around and Kpekele
Make Sure You Start To Dey Kpekele
[Chorus – Timaya]
Eh ehn Concur
Concur
Yegba Concur
I Concur
I Dey Killy Beat I Concur
Make You Whine Your Bottom
Nwanne Shack Alcohol Oh Ooh
[Verse – Don Jazzy]
Don Jazzy
Oya Ask Around
I Be The One Dem Dey Talk About
Anything i Talk E Dey Come To Go
Na Baba God Hey O Ne We Gi Hey
O Ne We Gi Hey
Omo Oni Hem Newi Weya Biko
Wey Gboya Hey Osukor Hey
Osukor Sukor Hey, Osukor Su Wai Gbi Yai Biko
Dabansin (Oya Pass)… I Concur
Don Jazzy Concur
Timaya Concur
Oya Why Dem Nor Go Run Come Hey
My Head Too Big I Concur
I Get Big Nose I Concur
I Too Dey Flaunt I Concur
As The Big Head Burst Dem Concur
I Dey Kill With Beat But I Concur
Know I’m Lacking You For Talk
I Dey Make Dem Shakitibob
Everybody ShakitiBobo
Hey Baby Hey Baby
Oya Make I Touch Your Bottom
Hey Baby Hey Baby
Oya Make You shake your bombom
[Bridge – Timaya]
Leggo Kpekele
Shake Your Eke Hey
Kpekele jump around And Kpeke
Kpekele jump around and Kpekele
Make Sure You Start To Dey Kpekele
[Chorus – Timaya]
Eh ehn Concur
Concur
Yegba Concur
I Concur
I Dey Killy Beat I Concur
Make You Whine Your Bottom
Nwanne Shack Alcohol Oh Ooh

Comments

Popular Posts

Oshiomhole, wife postpone honeymoon

There were indications on Saturday that the Edo State Governor, Adams Oshiomhole, and his newly-wedded wife, Iara, have postponed their much expected honeymoon till June. Governor Oshiomhole had on Friday married former Miss Iara Fortes, an ex-model from Cape Verde, at a marriage ceremony witnessed by a large turnout of dignitaries from various sectors of the country and he was expected to proceed on a honeymoon with the new First Lady. But it was gathered that the couple had placed their honeymoon on hold in order to attend the inauguration ceremony of the President-elect, General Muhammadu Buhari (retd.) scheduled for May 29 in Abuja. Informed sources disclosed that the new couple might have their honeymoon in Dubai in the United Arab Emirates. The source said, “They are still in Nigeria. They will go for their honeymoon maybe in June.”

President Zuma condemns killing of police officers

President Jacob Zuma has strongly condemned the killing of five police officers in the past week and called on members of the public to work with law enforcement agencies in the fight against crime and the creation of safer communities.