Skip to main content

Lyrics: Simbi - Dem Do Am


INTRO:
Tribute to baba himself
He don talk am before, now I
Don dey talk am again
S-i-m-b-i

CHORUS:
Dem no wan do am (but dem do am)
Dem no wan do am (but dem do am)
She no wan do am (but she do am)
She no wan do am (but she do am)
Even though she no like am (but
She do am)
Even though she no need am (but
She do am)
You no wan do am (but you do am)
He no wan do am (but he do am)
VERSE 1:
Wetin you wan see, na him you see
Wetin you wan hear, na him you hear
Wetin she wan do, na him she do
Ah-aa
Wetin she wan get, na him she get
And if you look too much you no
Go see (hey-hey)
If you hear too much you go begin
Deaf (hey-hey)
And if you * too much you no go get
(hey-hey)
And if you hear too much you go
(hey-hey)
She go dey fly go london (hey-hey)
She go dey fly go yanki (hey-hey)
She go dey fly go Italy (hey-hey)
She go dey waka-waka-waka-waka
(hey-hey)
She go dey waka-waka-waka-waka
(hey-hey)
She go dey bend her waist dey go
(hey-hey)
She go dey bend her waist dey go
(hey-hey)
CHORUS:
Dem no wan do am (but dem do am)
Dem no wan do am (but dem do am)
She no wan do am (but dem do am)
She no wan do am (but dem do am)
Even though she no like am (but
She do am)
Even though she no need am (but
She do am)
You no wan do am (but she do am)
He no wan do am (but he do am)
VERSE 2:
Wahala dey-a-a-a-a
Wahala dey-a-a-a-a
Go ogbebi you go see say wahala
Dey (na so)
If you go * see say wahala dey
(na so)
For elegushi nko-o-o wahala dey
(na so)
And if you pass your side you go
See say wahala dey (na so)
Every girl want to sell, every man
Want to chop
Every girl want to sell, every man
Want to chop
She go dey fly go pari (hey-hey)
She want to drive ferrari (hey-hey)
She want to buy bukati (hey-hey)
I say she want to get big money
(hey-hey)
She want to go many places
(hey-hey)
She want to see many faces
(hey-hey)
She go dey waka-waka-waka-waka
(hey-hey)
She go dey yama-yama-yama-
Yama (hey-hey)
She go dey bend her waist dey go
(hey-hey)
O-lo-sho-o-oo, wo-o-wooo-o
CHORUS:
Dem no wan do am (but dem do am)
Dem no wan do am (but dem do am)
She no wan do am (but dem do am)
She no wan do am (but she do am)
Even though she no like am
(but she do am)
Even though she no need am
(but she do am)
You no wan do am (but you do am)
He no wan do am (but he do am)
VERSE 3:
(* * production) na money you wan
Go come make leave your husband
Na money wey make her want to
Leave her children
Na money wey make her want to
Leave her husband
Na money wey make her want to
Leave her children
Which kind leaders wey she wan
Raise
Which kind animals wey she wan
Bred
Which kind leaders wey she wan
Raise
Which kind animals wey she wan
Bred
Abi she want to raise osama
Abi she want to raise shakarau
Abi she want to raise osunbo
Abi she want to raise anienie
Abi she want to raise osama
Abi she want to raise shakarau
Abi she want to rause osunbo
Abi she want to raise anienie
CHORUS:
Dem no wan do am (but dem do am)
Dem no wan do am (but dem do am)
She no wan do am (but she do am)
She no wan do am (but she do am)
Even though she no like am (but
She do am)
Even though she no need am (but
She do am)
You no wan do am (but you do am)
He no wan do am (but he do am)
VERSE 4:
Ah-aa, elegbe, elegbe, alagba,
Elegbe, elegbe, ah-ah-ah
What am I saying, ah-aa
Hnm-m-hm, shuberuberaptaptap-
Tara-ra
Pastor self e dey do am
Imam self e dey do am
Politicians self dem dey do am
Olosho nko, e dey do am
Osho-osho, dem dey do am
* self dey do am
Electrician e dey do am
Hey-hey-hey, dem do am
Ah-a-a-a
INSTRUMENTS

Comments

Popular Posts

British Airways Plane Catches Fire In Las Vegas, injuries sustained by boarders

A British Airways plane caught fire on Tuesday as it was preparing to take off from Las Vegas, forcing the evacuation of 172 people on board on emergency slides. “There were 159 passengers and 13 crew on the flight,” McCarran International Airport in Las Vegas said.

Emma Nyra, Ubi Frankling open up on their rift

It is no longer news that Triple MG boss, Ubi Franklin and his record label first lady, Emma Nyra have called it quits. Yes, and it was not a matter they resolved at a roundtable, the once chummy-chummy duo took each other to the cleaners and put up a bit of a show on social media to fill their fans in on all the shindig that went down. At a point in their creamier than cream relationship, the duo were virtually inseparable, which set tongues wagging that they must have been more than mere friends. While the hint of a relationship was being dropped around, neither Ubi nor Emma saw anything wrong with it. Until the song changed! According to reports, the song changed for them when Ubi Frankin proposed to Nollywood actress, Lilian Esoro, presumably, shunning his ward who has been waiting in the wings for years. The song went from sorry to sad when Emma Nyra reportedly blurted out in an interview that she was never romantically involved with Ubi. Now, the sad song went very bad wh...