Skip to main content

Lyrics: Lynxxx - Pray For You ft Tekno


INTRO:
INSTRUMENTS
Hey-hey, ah
I go by the name of lynxxx
Tekno (hey-hey)
Tekno and lynxxx tunu, ah
Hey, it is lynxxx tutu nu
Tekno and lynxxx tunu
( I dey tell you)

CHORUS:
I pray for you (amen)
You pray for me (amen)
You no like me (amen)
I go still pray for you (amen)
Girl baby (amen)
This ma baby (amen)
And if I no like you (amen)
I go take your baby (amen)
VERSE 1:
We don come with the big bang
This kind jam wey dey bring cash
For the yard, dem blowing ma phone
Say make I use * * like sim card
Dey go crazy like rita (hey)
So tey I escape like Richard, ah
With the way dem dey hustle, ma guy
You go think say dem hustle for green card
CHORUS:
I pray for you (amen)
You pray for me (amen)
You no like me (amen)
I go still pray for you (amen)
I pray for you oh (amen)
And you pray for me (amen)
eeh pray for me (amen)
Pray for me, now (amen)
VERSE 2:
Tekno and lynxxxtunu
Nwa nnem hapu that thing it's hit tunu
Scatter the club and the street
All the people tell the dj put on repeat
Tunu, Oya dance and craze tunu (hey-hey)
* * and * tunu (*)
Enter the place tunu, if you no pay
You go wash plate tunu
No dey vex, no dey bone say money
No dey hey, garri no dey, but you get
Your life today (your favourite boy
Tekno on the beat)
they call me tekno
Toppint at the show, when i'm at it oh
Fill am mi cup let me drink it oh
Oya bad man range, dj pump it o
Girl your pants too tight
and did you put it on like you come to the club
Come wine am for don John
Monica wine am for the don
Let me see you roll it up and * for
The don
CHORUS:
I pray for you (amen)
You pray for me (amen)
You no like me (amen)
I go still pray for you (amen)
Girl baby (amen)
This ma baby (amen)
And if I no like you (amen)
I go take your baby (amen)
VERSE 3:
Baba God too sure for me
Every show dem dey do, dem dey
Call for me
See ma blessing too plenty dem dey
Store for me, we dey rain everywhere
Dem dey bow for me, sha
Lynxxx tunu bring in the flow, see the
Girl them loosing their mind on the
Dance floor, tekno what more can I
Ask for, blessing people with music
Like pastor, lynxxx tunu bring in the
Flow, see the girl them loosing their
Mind on the dance floor
Tekno what more can we ask for
Blessing the people with music like
Pastor
CHORUS:
I pray for you (amen)
You pray for me (amen)
You no like me (amen)
I go still pray for you (amen)
Girl baby (amen)
This ma baby (amen)
And if I no like you (amen)
I go take your baby (amen)
( I dey tell you)
I pray for you (amen)
You pray for me (amen)
You no like me (amen)
I go still pray for you (amen)
I pray for you oh (amen)
And you pray for me (amen)
Eeh pray for me (amen)
Pray for me, now (amen)
OUTRO:
INSTRUMENTS
* *
INSTRUMENTS
Your favourite boy tekno on the beat

Comments

Popular Posts

Dwayne “The Rock” Johnson and Girlfriend welcome baby girl

The Rock’s girlfriend Lauren Hashian gave birth to a healthy baby girl on Wednesday, sources confirmed to E! News. This is the first child for the couple together and the second for Dwayne, who has a 14-year-old daughter named Simone with ex-wife Dany Garcia. Dwayne was very emotional and excited seeing his newborn daughter for the first time, says an insider, adding that the proud dad is thrilled for mom and baby to both be doing so well. Both parents are said to be beyond happy for this next chapter in their lives. CONGRATS TO THEM.

Police Arrest Two Sisters Who Kidnapped Three Kids from Air Force Base

The Iddo Police Division, Railway Terminus, of the Lagos State Police Command, have arrested two sisters, one Eno and her teenage sister, who had allegedly kidnapped three kids from an Air Force base. Although the location of the Air Force base was yet to be identified, the eldest of the kids who was identified as Happiness Effiong, said they were abducted from an Airforce base.

Check This Out!