Skip to main content

Lyrics: Bils - Standard ft Olamide (remix)


Intro
Baddo wetin we dey call those people wey dey fuck up
Baluu of the highest order
Remix...

No be person wey go class first dey carry first class
Chorus
Its the remix
Bils and baddo yeah we killing this shit
Shout out to Czure and keep on feeding me beat
No award, no trophies but we winning this shit
Forget, no dey pretend cause you're feeling this shit
Anybody wey dey hate tell em, jabo
That one na standard
Standard (3ce)
That one na standard
Standard (3ce)
That one na standard
Standard (3ce)
That one na standard
Standard (3ce)
Verse 1 (Bils)
Omo shout out to my guys wey dey Atalanta
Watch out for my goons wey dey for zanga
Thank God I don get alert that one na maga
Omo no dey gas me up that one na tanker
I get mad love for my Gees wey dey for Houston
Three gbosa for lere, magodo, yaba and mushin
Ah, shutout to baddo
Original sick, remix too bad o
Shey o cover mi, mo cover e
You see me in the street but I never learn
I no win award but this year na my year eh
Them feel say I dey vex but I tell em ehn ehn
Jabo words sizu omale feeling this shit
Omo nwanne don dey vex cause we're killing this shit
I know all my shit is dope
They be dealing this shit
I see all these haters junking, they be thiefing this shit, kuro
Chorus
Oya, its the remix
Bils and baddo yeah we killing this shit
Shout out to Czure and keep on feeding me beat
No award, no trophies but we winning this shit
Forget, no dey pretend cause you're feeling this shit
Anybody wey dey hate tell em, jabo
That one na standard hey
Standard (3ce)
That one na standard
Standard (3ce)
That one na standard
Standard (3ce)
That one na standard
Standard (3ce)
That one na standard
Verse 2 (Olamide)
Hold up, wait let me introduce myself
Am the man with the fire, I dey Cook myself
See my money so long I dey book myself
If I do smello show make I chuk myself
Woos, standard understand it's standard
Won ni pe a ni blow even ta ba n gbe ni Bahgdad
Igba ta ma n lo school gan ti a ni sandal
Ni a ma n ti were bo, swag ni standard
Oya, give my guys and girls them one shot
Awa o n gbe omo ti o wo bump short
A ma le tete mo to ba wo bumbum
You wan ball with my crew my guy you wan burn
Shon bi soni mo eja ni
Shey e fe ki awon goons bo yin l'egba ni
Shey e fe ko pounds we yo Sefa ni
Eyin n play local league, shey e fe ma fi we UEFA ni
Baluu, baluu of the highest order
Chorus
Oya, its the remix
Bils and baddo yeah we killing this shit
Shout out to Czure and keep on feeding me beat
No award, no trophies but we winning this shit
Forget, no dey pretend cause you're feeling this shit
Anybody wey dey hate tell em, jabo
That one na standard
Standard (3ce)
That one na standard
Standard (3ce)
That one na standard
Standard (3ce)
That one na standard
Standard (3ce)
That one na standard
Standard (3ce)
Champagne that one na standard
When am chilling with my guys
That one na standard
Standard (3ce)
As in, that one na standard
Standard (3ce)
Forget that one na standard
Hey...
Champagne that one na standard
When am chilling with my guys
That one na standard
Bils and baddo that one na standard
Czurebeats that one na standard
Baluu

Comments

Popular Posts

British Airways Plane Catches Fire In Las Vegas, injuries sustained by boarders

A British Airways plane caught fire on Tuesday as it was preparing to take off from Las Vegas, forcing the evacuation of 172 people on board on emergency slides. “There were 159 passengers and 13 crew on the flight,” McCarran International Airport in Las Vegas said.

Emma Nyra, Ubi Frankling open up on their rift

It is no longer news that Triple MG boss, Ubi Franklin and his record label first lady, Emma Nyra have called it quits. Yes, and it was not a matter they resolved at a roundtable, the once chummy-chummy duo took each other to the cleaners and put up a bit of a show on social media to fill their fans in on all the shindig that went down. At a point in their creamier than cream relationship, the duo were virtually inseparable, which set tongues wagging that they must have been more than mere friends. While the hint of a relationship was being dropped around, neither Ubi nor Emma saw anything wrong with it. Until the song changed! According to reports, the song changed for them when Ubi Frankin proposed to Nollywood actress, Lilian Esoro, presumably, shunning his ward who has been waiting in the wings for years. The song went from sorry to sad when Emma Nyra reportedly blurted out in an interview that she was never romantically involved with Ubi. Now, the sad song went very bad wh...