Skip to main content

Lyrics: Psquare – OMG (Free Me)

[Intro]
Oh my God oh x2
Dem dey dey speculate
Oya free me now
[Verse 1]
Wen we come around
we dey shut dem city down
We dey rock and boogey down
We dey pop champagne
Nd we no dey drown oh

Why dey dey frown
Why u dey frown
Wen we dey ur town
Why b say u no dey look around
Den u go know say no be mouth oh
Oh my God oh x2
Dem say we dey jazz oh X2
Some people dey mad oh
say na juju we dey add oh (we dey add oh)
Na d collabo
Wey we dey do
With our God oh
na hin dey yakata
Dey work oh
Nobi today x2
[Hook]
Dem dey hide
Like ray Charles
Some of dey wonder
Like steven wonder
How we dey glad x2
No b man oh x2
Na God eh x3
Free me now
[Chorus x2]
Oya make u free meX2
Free me
Be yourself
U Can never be me (omo na God oh)
[Verse 2]
Why u dey analyze
Why u dey vex and criticise
Na ma time
I dey utilize
We dey make my account dey arise
If u sit down dere dey look oh
Ur bank alert go dey minimize oh
Nd if u won wear ma shoes oh
Unwanu Check am out
Whether na ur size oh
Oh my God oh x2
Dem say we dey jazz oh X2
Some people dey mad oh
say na juju we dey add oh
Na the collabo
Wey we dey do
With our God oh
na hin dey yakata
Dey work oh
Nobi today x2
[Hook]
Dem dey hide
Like ray Charles
Some of dem dey wonder
Like steven wonder
How we dey glad (dey glad)
No b man oh x2
Na God ehx2
Free me now
[Chorus]
Oya make u free me
Free me x2
Be yourself
U Can never be me (omo na God oh)
Oh my God oh x2
Dem dey dey speculate
Oya free me now
Oh my God oh x2;
Dem dey dey speculate
[Hook]
Dem dey hide
Like ray Charles
Some of dem dey wonder
Like steve wonder
How we dey glad (dey glad)
No b man oh x2
Na God eh x2
Free me now
[Chorus x2]
Oya make u free me
Free me x2
Be yourself
U Can never be me (omo na God oh)

Comments

Popular Posts

Wahala! Arsenal facing investigation after fans ripped up Tottenham hoardings at White Hart Lane

A section of Arsenal fans are set to face an investigation from the police and the Football Association after tearing down hoardings at White Hart Lane following Wednesday's League Cup victory over Tottenham.

Iran forbids Pokémon Go

Iran has become the first country to ban the Pokémon Gomobile game, citing security concerns about the game’s use of location-based virtual reality technology. “Any game that wants to operate nationwide in Iranneeds to obtain permission from the ministry of culture and Islamic guidance, and the Pokémon Go app has not yet requested such a permission,” the semi-official Isna news agency quoted Abolhasan Firouzabadi, the head of Iran’s supreme council of virtual space, as saying. #--theguardian

Egypt pull out of 2015 All African Games football event

The north African country have withdrawn from the football events of Brazzaville 2015 according to the Confederation of African Football Egypt have withdrawn from participating in the men and women’s football events of the 2015 All African Games billed for Brazzaville in September.