Skip to main content

Lyrics: Reekado Banks - Katapot



Reekado ooo
Its don jazzy eeee
CHORUS :
If them like make them
Fire katapot of envy
Them throw us bomb of jealousy
They stand dey eye our progress
See them no fit put asunder
If them like make them

Fire katapot of envy
Them throw us bomb of jealousy
They stand dey eye our progress
See they cannot stop our love o
VERSE 1 :
If no be me fine pass
You my butty buddy girl
Still you stand by me
Even though I make you vex
Oh why
Why you love me like this
Tell me why you've
Been always on this why
My baby baby why
Hmm mmm mmm mmm mmm
Mo je kpoki kponki
Koni kon konju
My baby baby no dey konju
Even when your
Friends dem dey ronju
As we dey go dem dey moju
You still respect my hustle
I count on you
You no dey burst my booble ehh
Girl girl you be my me
Without you by my side
How I wan take survive
How I wan live this life
Kpongi girl go fit this shine
Na you wey dey
Burst my bololo dada dada yeee
CHORUS :
If them like make them
Fire katapot of envy
Them throw us bomb of jealousy
They stand dey eye our progress
See them no fit put asunder
If them like make them
Fire katapot of envy
Them throw us bomb of jealousy
They stand dey eye our progress
See they cannot stop our love o
VERSE 2 :
Uhhh baby
I tell the world you my lady
Nothing no fit do my lover
They cannot put asunder
No never
So help you o
Na me and you forever
Everyday after oh oh oh uh uh uh
Baby donlolo donloloo
Baby I must buggy down
Buggy down
Girl we never had it on
Had it on
Baby baby donlolo donloloo
Shey bi aye lon pariwo
Pariwo
But baby I love you gidigan
Gidigan
Oh hahi hahi ahn ahn ah ah ah
Oh hahi hahi ahn ahn
CHORUS :
If them like make them
Fire katapot of envy
Them throw us bomb of jealousy
They stand dey eye our progress
See them no fit put asunder
If them like make them
Fire katapot of envy
Them throw us bomb of jealousy
They stand dey eye our progress
See they cannot stop our love o

Comments

Popular Posts

Photo: Secret Ogboni Fraternity Membership Form In 1955

The Ogboni Fraternity is regarded by some as the most powerful secret organization in Nigeria. According to the Nigerian Constitution, you cannot be a member of a secret cult and run for office of the President of the Federal Republic.

OMG! Small Children Rocking Themselves In Intimate Dance At A Party

Underage kids were video here dancing erotically to an equally indecent music at a children's party. After watching this video, I was was more than convinced that we are the last generation of homo sapiens (wise man/woman), the next generation are just evolving into some species that will shake everything we call values.

Trans: See Pictures of Another stunning chick that was once a MAN

Born a man now a woman and a stunning one at that! Guys y’all need to start asking for birth certificate no kidding! She’s really pretty checkout her pictures…