Skip to main content

Lyrics: DJ Neptune – Baddest ft. Olamide, Stonebwoy & BOJ

[Intro – Dj Neptune]
Charlie this be the maddest
Neptune dj e b the baddest
Pheelz Mr. Producer
[Verse 1 – Olamide]
Ah e b the man you the baddest
E be the one with the flow with the tightest
God purnish anybody wey wan fight us
Wey say the fish for the sardine no be titus
Ah ah charlie look no dey job us

Cause we grow for the slum we jump bus
If i come to your hood dem jump us
We go reciprocate we go come burst
Ah ah craze dey like ijaw boys
We dey carry shoulder finish we dey pompous
We dey smoke that loud in a tour bus
And dey no baga dey disturb us
Oya je fun won gbogbo package
Won fe kami lowo ko oshe bandage
Baddo lo cause e gbogbo damage
Werey wan le e ma binu ke manage
[Chorus – Stonebwoy]
They don’t know them a go know
Super star from outta zongo
The fan base big and the loving though
So me kill them all alone
I am the django
We go dey do go dey do. Jeje
The gyal dem go break dem waist Jeje
They go dey dance and we go dey high
our thing and that it dey be Keke
[Verse 2 – Olamide]
You see when we show we the flyest
We no de spend all the money on designers
Big cars big girls awon finest
To good to be truth badness
But low-key dem they find us
Them be they act like say dem no mind us
When we jam for the club dem remind us
Bros your show too de wavy de invite us
Like ayiri i dey blow money fast
Haters mi gbogbo won ni fans
No mind dem to ba ni mo razz
Won ti jo shakiti bobo won ti cast
Oya je fun won gbogbo package
Won fe kami lowo ko oshe bandage
Baddo lo cause e gbogbo damage
Werey wan le e ma binu ke manage
[Chorus – Stonebwoy]
They don’t know them a go know
Super star from outta zongo
The fan base big and the loving though
So me kill them all alone
I am the django
We go dey do go dey do. Jeje
The gyal dem go break dem waist Jeje
They go dey dance and we go dey high
our thing and that it dey be Keke
[Verse 3 – B.o.j]
We the baddest boys o
Pull up in the baddest toys o
Got girls in the back o
And i got girls in chicago
Got money but we don’t make noise
Empty barrels make the loudest noise o
Am the gadamn boss o
[Verse 4 – Stonebwoy]
Stonebwoy verse
Man a badman to the thing
Like a crown to the king
And the heights me a reach can’t done
Like a tyson to the ring
A we song dem a sing
It a kick up the place right down
Far out, Kick out
Gyal a link in and gyal a link out
Far out, Kick out
Champagne popping
And the kush out
No matter what next We nuh stress
Enjoy we life Up to the fullness
A no game we a play Cah we eye dem red
This’s like a movie Call me denzel
[Chorus – Stonebwoy]
They don’t know them a go know
Super star from outta zongo
The fan base big and the loving though
So me kill them all alone
I am the django
We go dey do go dey do. Jeje
The gyal dem go break dem waist Jeje
They go dey dance and we go dey high
our thing and that it dey be Keke
[Verse 4 – B.o.j]
Ki le yi won tu wonder
Na jeje i dey with my brothers
And we flexing bi hulk hogan
Awon girls won fe ju tonga
Won je rice won je burger
Won tu mu chicken won fi si under
Ewo bouncer ta fi sho ogba
O fe mu eru le o fe mu number (x2)
[Outro – dj Neptune]
Woo o…. Indomix
Neptuneeee
The baddest dj Oshee
Ever Oya, Liveth
Skibooo

Comments

Popular Posts

OMG! Small Children Rocking Themselves In Intimate Dance At A Party

Underage kids were video here dancing erotically to an equally indecent music at a children's party. After watching this video, I was was more than convinced that we are the last generation of homo sapiens (wise man/woman), the next generation are just evolving into some species that will shake everything we call values.

Wahala! Arsenal facing investigation after fans ripped up Tottenham hoardings at White Hart Lane

A section of Arsenal fans are set to face an investigation from the police and the Football Association after tearing down hoardings at White Hart Lane following Wednesday's League Cup victory over Tottenham.

Egypt pull out of 2015 All African Games football event

The north African country have withdrawn from the football events of Brazzaville 2015 according to the Confederation of African Football Egypt have withdrawn from participating in the men and women’s football events of the 2015 All African Games billed for Brazzaville in September.